Wednesday , April 24 2024

Frank Edwards – Kele Ya Lyrics

Kele Ya

Rich boy ee!!
Nothing do me! Ee!!
It’s your one and only! Ee!!
Frank Edwards!!, uuu! Yeee!
Rock town In the building
One thing for sure,You no fit pull me down
Cause I’ve been lifted higher
God dey my side,i no fit fall for ground
Yes i’ve been lifted
Dare not touch,am the apple of God’s eye
Nothing do me and nothing wey fit do me
Fly like an eagle,roar like a lion
Na baba God do am
Wetin we go do now to praise Him

Chorus:

Kele Ya (x3)
oh oh oh oh!
Kele Ya (x3)
ome mma!(x4)
With you i no dey fear anything at all
With you i no dey shake,i no dey tremble.
One thing for sure
I no go let you go
Not if im be say
You dey blow my mind
Bright lights everywhere
You dey make me shine
You dey make me fine
And everybody knooows!
Fly like an eagle,Na baba God do am
Wetin we go do not to praise Him
Chorus:

Kele Ya (x3)
oh oh oh oh!
Kele Ya (x3)
ome mma!(x4)

 

Searches related to Kele Ya Lyrics by frank edwards

frank edwards peace
lyrics keleya moussa doumbia
samsung keleya lyrics
frank edwards let it rain
download keleya by samsung
frank edwards songs