Thursday , April 25 2024

Gaise Baba – Olulana Lyrics

Welcome to Acken Blog Gospel Music Lyrics section.

You are viewing Gaise Baba – Olulana Lyrics. Download the audio by clicking the download button at the bottom of this page.

Be blessed as you sing along.

Gaise Baba – Olulana Lyrics

Ah ye ye ye… Ahhh!

Wa bamise, Wa bamise
Ahn ahn ahn… Baba wa bamise

Olulana Olulana Olulana Olulana
Olulana Olulana Olulana Olulana
Olulana Olulana Olulana Olulana
Ahn ahn ahn… Baba wa bamise

Wife go chop pikin go chop
Bawase o our Lord
On top your door we dey knock o
Baba bless our work o
No be beans to be man
Make your hand show us how to plan
Chop the good for the land o
Adura wa leyi o
Nigbogbo ohun ta ba dawole
Ka ma ri batise
Ka ma r’ona gbe gba
L’ola Oluwa ise wa a d’ola
Nigbogbo ohun ta ba dawole
Ka ma ri batise
Ka ma r’ona gbe gba
L’ola Oluwa ise wa a d’ola

Olulana Olulana Olulana Olulana
Olulana Olulana Olulana Olulana
Olulana Olulana Olulana Olulana
Ahn ahn ahn… Baba wa bamise
Oya wa bamise (wa bamise)
Wa bamise o
Wa bamise (wa bamise)
Wa bamise o
Wa bamise (wa bamise)
Wa bamise o
Ahn ahn ahn… Baba wa bamise

If you no dey, then it’s all over
Every day, we dey look to You – put us through
Time no dey to come be dey buga o
So Jesu biko come through
We no be superman o
As we dey tiraka, we dey work
So our family go fit to chop
Our wives go dey happy with us
But without your blessing e no go work
As we dey tiraka, we dey work
So our family go fit to chop
Our wives go dey happy with us
God no go shame us o

Olulana Olulana Olulana Olulana
Olulana Olulana Olulana Olulana
Olulana Olulana Olulana Olulana
Ahn ahn ahn… Baba wa bamise
Oya wa bamise (wa bamise)
Wa bamise o
Wa bamise (wa bamise)
Wa bamise o
Wa bamise (wa bamise)
Wa bamise o
Ahn ahn ahn… Baba wa bamise
Oya wa bamise
Wa bamise o
Wa bamise
Wa bamise o
Wa bamise
Wa bamise o
Ahn ahn ahn… Baba wa bamise

DOWNLOAD MUSIC

Thank you for viewing Gaise Baba – Olulana Lyrics. Check out more lyrics on our Gospel Music Lyrics section.