Welcome to Acken Blog Gospel Music Lyrics section.
You are viewing Gift Yahaya – Na You Do Am For Me Lyrics. Download the audio by clicking the download button at the bottom of this page.
Be blessed as you sing along.
Gift Yahaya – Na You Do Am For Me Lyrics
Watin my papa no fit do
Watin my mama no fit do
Watin babalawo no fit do oo
Na you Na you do am oo
Watin my papa no fit do
Watin my mama no fit do
Watin babalawo no fit do oo
Na you Na you do am oo
Na you na you oo
Na you na you oo
Na you na you oo
Na you Na you do am oo
Na you na you oo
( Na you you you baba na you )
Na you na you oo
( Na you Chineke na you you you )
Na you na you oo
( Na you you na you na you )
Na you Na you do am oo
Chimo Chimo chimo
Eh eh eh eh
Dalu dalu ewoo
Many years ago
I dey waka for job oo
Many years ago
I dey waka for wife oo
E don tey wey I dey look
For all this things
But papa God
Na you do am for me oo
E don tey wey I dey look
For pikin oo baba moo
You come do am for me oo
Yoyo yo yo
Na you na you oo
Help me sing it
Na you na you oo
Na you na you oo
Na you Na you do am oo
Na you na you oo
Na you na you oo
Na you na you oo
Na you Na you do am oo
Na you na you oo
Na you na you oo
Na you na you oo
Na you Na you do am oo
Come and see
What the Lord has done
Wait and see what
He can do for you
Cast all your Buddens
Upon the Lord He cares
He will help you carry
He has set me free
He has given me victory
He has delivered me
Given me testimony
Given Praise to sing
Given me song
Na you na you oo
Na you na you oo
Na you na you oo
Na you Na you do am oo
View other songs by: Gift Yahaya
Thank you for viewing Gift Yahaya – Na You Do Am For Me Lyrics. Check out more lyrics on our Gospel Music Lyrics section.