Tuesday , November 5 2024

Hero Lyrics – Tim Godfrey & D Xtreme Crew

Hero Lyrics

Verse 1
Wetin I for do who I for call o
If e no be You how I for run o
Baba o, na You rescue me e e e
No money for pocket
No food to eat
My shoe na so so alignment, no house to sleep
You come rescue me
That’s why You be my hero

Chorus
Oh na only You be my Hero
Na on only You I go follow
Why You love me so…
Even when I don loose hope
Everybody give me long rope
You come rescue me
That’s why You be my hero oh

Verse 2
Na so dem dey call me mumu
Their mouth dey chop me like fufu
Dem yab, dem laugh me, reject me, eject me
Dem even say I no go school
Thank You baba u no dey look face, thank You
Baba You no get two face, na You rescue me
That’s why You be my hero.

Bridge 1
I dey lonely, only me
You come love me
Come lift me
My spirit, my soul take control, my heart and
My love
My hero oh…oh…my hero

Bridge 2
When dem reject me, eject me, dem wound me
Dem wan kpai me, dem no know say na
Because of You i still dey o!

Refrain:
Na only You be my hero
Na only You I go follow.

Searches related to Hero Lyrics by Tim Godfrey & D Xtreme Crew

download hero by tim godfrey
tim godfrey mp3 songs
you are my hero song free download
download tim godfrey amen mp3
tim godfrey oriki mp3 download
tim godfrey agidigba mp3
you are my hero you are my king lyrics
download you are my hero you are my king