Friday , December 20 2024

Joe Lawrence – Purpose Lyrics

Welcome to Acken Blog Gospel Music Lyrics section.

You are viewing Joe Lawrence – Purpose Lyrics. Download the audio by clicking the download button at the bottom of this page.

Be blessed as you sing along.

Joe Lawrence – Purpose Lyrics

As you dey go about your hustle
Everyday no forget say na God first
If you see your brother go astray
Tell am say na only God we live for
Everything wey we see na vanity
If you sell your soul, okpari
Your name na sorry…(sorry o)
There is a reason
Life has its purpose
Life has a future, don’t kill it
Keep moving, it’s all about God…..

Chorus
Aiye Aiye Aiye
Aiye Aiye Aiye
Aiye, ashi she ko laiye
Life has a purpose x2

Wetin God create man to do
Wetin God create man to do
(E create man to give am all the praise)
Say say na wetin God create man to do.o.
Na wetin God create man to do, tell me
(E create man to give am all the praise)
The major work we God give man
Na to give am all the glory…
Man work no be stealing to survive
Man work no be killing to live o
(Make your brother smile)
(Do your best in life)
(God go reward you)

Chorus
As u dey go about your hustle
No forget na only God we live for
And if you that brother for street
Tell am say na only God we dey live for ..o
Everything wey we see na vanity
If you sell you soul….(okpari)
Your name na sorry
O..o…o..o..o…o

CHORUS

There is a reason
Life has its purpose
Life has a future, don’t kill it
Keep moving, it’s all about God

DOWNLOAD MUSIC

Thank you for viewing Joe Lawrence – Purpose Lyrics. Check out more lyrics on our Gospel Music Lyrics section.