[VERSE 1] E dey give me chop
E dey make me dance
E no dey lie, lie lie ( e woo)
E dey make me laugh
Join don fell my heart
tra la lala la [PRE CHORUS] Wetin e talk na im e dey do
God no be man wey fit fail you ( e woooo)
You took the mountains out of my way
You turned my night to day, Baba You no dey fail (2ce)
so am singing this song for you [CHORUS] Jesus no dey play me wayo o oooooo (reponce No wayo ooooo)
E no dey do me ojorooo ooo 2ce [VERSE 2] Blessings everywhere
You are always near
Jehovah my God, you are my all in all
So am singing this song for you
His promises are yeah and amen
Yeah yeah yeah He didn’t fail me
A friend on whom you can depend
Wetin e talk na final o
He’ll never ever ever fail you …. no [REPEAT CHORUS]
Oh oooo oh oh ( oh o oh oh OH )
Thanks to Nelson Akogo for submitting this lyrics