Sunday , May 19 2024

Nelson Akogo – No Wayo Lyrics

[VERSE 1] E dey give me chop
E dey make me dance
E no dey lie, lie lie  ( e woo)
E dey make me laugh
Join don fell my heart
tra la lala la

[PRE CHORUS] Wetin e talk na im e dey do
God no be man wey fit fail you  ( e woooo)
You took the mountains out of my way
You turned my night to day, Baba You no dey fail (2ce)
so am singing this song for you

[CHORUS] Jesus no dey play me wayo o oooooo  (reponce No wayo ooooo)
E no dey do me ojorooo ooo    2ce

[VERSE 2] Blessings everywhere
You are always near
Jehovah my God, you are my all in all
So am singing this song for you

[REPEAT CHORUS] [BRIDGE] Jesus no dey fall my hand e ooo
His promises are yeah and amen
Yeah yeah yeah He didn’t fail me
A friend on whom you can depend
Wetin e talk na final o
He’ll never ever ever fail you …. no

[REPEAT CHORUS]

Oh oooo oh oh    ( oh  o oh oh OH )

Thanks to Nelson Akogo for submitting this lyrics

DOWNLOAD MUSIC