Chorus:
I know You go do my own
Till You bless me I no go let You go
I know You go do my own
You go give me my victory oh
Verse 1:
Many years don pass; Many people dey don pass
Many make am, many fash; Man life be like grass.
Many dem dey laugh; Many wise and many sharp
Dem talk behind my back; Dem say I too dey slack
Refrain:
But I know You love me…
You will never fail me
Everything wey You Promise…
Oh my Lord I trust thee…
Chorus:
I know You go do my own
Till You bless me I no go let You go
I know You go do my own
You go give me my victory oh
Verse 2:
Many times I fail; Many times dey be like shame
Many many times ; E dey hard to hail Your name oh
Sometimes I no fit talk; Sometimes I no fit walk
If Hannah, Job, David fit rejoice
You go give me my joy
Verse 3:
Na you I dey follow oh
Na you be my Lord oh
E be like say I dey kolo
Wetin others do to make am
I no fit if e no be Word oh
Some say make I sharp oh
Some say I shack tombo
Some call me otondo… Chi m O!
Bring out your ogologo mma agha
Answer with fire Jehovah
Begin to show off with my life
Until You show off with my life
I no go run, I no go turn my love is for thee
[Jehovah come in Your love and mercy for me] I overcome by the blood and testimony
[and testimony]
by the Word of my testimony
Chorus:
I know You go do my own
Till You bless me I no go let You go
I know You go do my own
You go give me my victory oh
Chorus till fade….
Thanks to Ola for submitting
Download Song Here