Friday , March 29 2024

Paulprince Ayo – Badman Lyrics

Welcome to Acken Blog Gospel Music Lyrics section.

You are viewing Paulprince Ayo – Badman Lyrics. Download the audio by clicking the download button at the bottom of this page.

Be blessed as you sing along.

Paulprince Ayo – Badman Lyrics

Chorus:
Bad man want me to fall
bad man don’t want me to succeed
Badman don’t want me to talk
But in Jesus name, I must make it
Why bad man dem want me to fall
Bad man dem want me to poor
But I serve a big God yes a big God

I no know wetin I do wey dey make dem dey hunt me so
I no know wetin I do wey dey make God dey love me so
Wey dem enemies
Wey dem enemies wey dey ginger me
I say wey dem enemies
Wey dem enemies wey dey ginger me
You should know I serve a big God fighting for me
So I cannot fail I cannot fail oh no

Back to chorus

Enemies lap for my side dem dey ginger me
I put call 2 seconds God dey answer me
Spiritually notorious but not B.I.G
Why I no go boast when my God is B I G
Dem say I no go use this my leg walk
I don dey zanku now I don dey legwork
their plan against me no fit work
Why?
Cos I serve a big God
You there come here sit down heads up listen I’m not moved by your words cos they’re empty threat by mere men empty threat by mere men oh no
Small boi big God
Bad man dey no fit stop us
It’s funny how dey calling me a ju
It’s all good its all good I serve the king of the jews
Bad man demma want me fall
Badman demma want me to poor
See dem always planning for me to loose the battle but more than a conqueror
Kpa Kpa jugaraga jugaraga djiz djiz
Everytime I see them always sitting they are planning
me I’m not scared of the arrow they’re firing
Cos I know that God is with me where I’m standing

Me I never fear no bad man
Me a the son of God so I fear no man
So I laugh so I laugh
Yes
Eeeeeh
Kpa Kpa jugaraga jugaraga djiz djiz
Everytime i see them always sitting they are planning
me I’m not scared of the arrow they’re firing
Cos I know that God is with me where I’m standing
Ahhhhh
Tho they come in one way for their meeting
They will flee in seven ways when they meet me

DOWNLOAD MUSIC

Thank you for viewing Paulprince Ayo – Badman Lyrics. Check out more lyrics on our Gospel Music Lyrics section.