Saturday , April 27 2024

Prince DML ft Olufunmmy Peters – So Holy Lyrics

Welcome to Acken Blog Gospel Music Lyrics section.

You are viewing Prince DML ft Olufunmmy Peters – So Holy Lyrics. Download the audio by clicking the download button at the bottom of this page.

Be blessed as you sing along.

Prince DML ft Olufunmmy Peters – So Holy Lyrics

Verse 1
Which one you dey Solo, Na wetin you dey do Carol,
Emeka o, Nnamdi, Dekunle, make una come, lets worship the living God o,
who sent His son to die for you, i no know if any other person go fit love me the way you do,
you raise me, you set me free, you place my feet upon the solid rock,
oh Lord na you i go praise for the rest of my life, Oluorun na you i go worship o..

Chorus:
Mimo mimo mimo mimo, loruko re,
ogo laso ileke baba mi,
Mimo*4 loruko re eh,
You are so holy, so holy.

Verse 2
Wetin i do deserve your mercy, mercy!
wetin i do to deserve your mercy,
your favour for my life, salvation you gave,
blessings you gave, e don tey no be today,
oya everybody follow me, follow me, make we praise the Lord,
Oba tonje mimo, tonmu mimo, totun fi mimo bora,
ten thousand tongues no enough to praise my God, mimo *4 loruko re

Chorus

Vamp:
I love the man of Galilee*2
for he has done so much for me and you*2
so i sing mimo o, lorukore
mimo mimo o, lorukore

Chorus….

DOWNLOAD MUSIC

Thank you for viewing Prince DML ft Olufunmmy Peters – So Holy Lyrics. Check out more lyrics on our Gospel Music Lyrics section.