Friday , April 19 2024

Prinz TGee – Na Wondah Lyrics

Welcome to Acken Blog Gospel Music Lyrics section.

You are viewing Prinz TGee – Na Wondah Lyrics. Download the audio by clicking the download button at the bottom of this page.

Be blessed as you sing along.

Prinz TGee – Na Wondah Lyrics

Intro
When I look around, I see the beauty of your hands
The wonders of your might and the greater things you’ve done Lord
I cannot but testify, I cannot but glorify
That you God, amazing God.

Chorus
This God Na Wondah
I never see you kind Na Wondah ahh
This God Na Wondah
The things you dey do for me
Na Wondah Papa ahhh
Your love is amazing

Repeat chorus

Verse 1
Every day, every night,
Your blessings dey follow me tight
By your grace and your life
Anything I touch you multiply five oh baba
You no dey fall my hand oh

Verse 2
Dem dey laugh at me say who you epp
Dem dey laugh at me say wetin you get eyeah
But as you show up dem shut down come dey envy me
You no dey fall my hand ohhh

Chorus
This God Na Wondah
I never see you kind Na Wondah ahh
This God Na Wondah
The things you dey do for me
Na Wondah Papa ahhh
Your love is amazing

Repeat chorus

Repeat Verse

DOWNLOAD MUSIC

Thank you for viewing Prinz TGee – Na Wondah Lyrics. Check out more lyrics on our Gospel Music Lyrics section.