Thursday , March 28 2024

Tmax ft. DPC – You Be Everything (Tye Tribbett Cover) Lyrics

Make I tell you wetin I dey think about you
Apata ai’saya, apata a’indi’gbolu

Make I tell you wetin I dey think about you
Kabi o o si, Moyi ka osi
Moyi ka otun niwaju Eledumare
Jesu baba mi baba mi

Na you be the first, the last, beginning, na you be the end
Inside you I dey live, I dey move, I dey sabi Myself

Na you hold my life, my world, my future, e dey for your hand
And you sabi my name before the world e start

E no get anything way you no fit to do
E no dey hard you at all
E no get as e be you go sabi to do am welu welu oh

I just want make I dey like you
I surrender all, make I be your twin
I just want make I dey like you
I surrender all, make I be your twin

You dey make all things tear rubber
Your love set pass pure water
Nothing else go do
I dey die for you

You be everything, everything na you (2x)

Oh (16x)

Oghene mi e ru we do

Ah Aa (3x)

Na we get the praise(2x)
I just want make I dey like you
I surrender all, make I be your twin
I just want make I dey like you
I surrender all, make I be your twin

You dey make all things tear rubber
Your love set pass pure water
Nothing else go do
I dey die for you

You be everything, everything na you (2x)

Oh (16x)

Oghene mi e ru we do

Download song here

DOWNLOAD MUSIC