Thursday , March 28 2024

Prinx Emmanuel – Who goes that man Lyrics

Welcome to Acken Blog Gospel Music Lyrics section.

You are viewing Prinx Emmanuel – Who goes that man Lyrics. Download the audio by clicking the download button at the bottom of this page.

Be blessed as you sing along.

Prinx Emmanuel – Who goes that man Lyrics

Elelele
Brother nwachukwu
Abeg o don’t be sleeping on a Bicycle

If God be for me
Me I de wonder who be that
Weh go wan come show him muscle
Dem never tell am?
Bros hand go touch you
No be me go fight and
No be me go burst the bottle
If God be for me?

If God be for you
Who goes that man
Who goes that man
If God be for me
Who goes that man
I say Nobody nobody
Nobody nobody
If God be for you
Who goes that man
Elelele
Who goes that man
Ojojojo
Who goes that man
I say Nobody nobody
Nobody nobody
Sheesh

Comot body for high tension
My dear brother
No go curse
Who God don bless
So you no go do anything
Weh go lead to
Gbes gbes
Gberes gbes
Gbes gbes
Gbes gbes gbes

I no get time for phoneh
Make I remind you if you don Forget
Touch not my anointed
That’s correct
but if you put hands
Oh bros you go collect

Ask nebuchadnezzar
E get the time
Weh him body sabi shake am
When e come reach time
When baba ready face am
Nebu chop grass chop dirty
Chop paper
Remember pharaoh
Weh de form don dada
The guy still de swim for the water
No be say I de warn you
But If you touch me
E no go hard wahala
Don turn to okada

If God be for me
Ke ife hana akozi
I go sip Juice and jolly
Na so so enjoyment
Go de show for my body
E no get as e wan be

If God be for you
Who goes that man
Elelele
Who goes that man
If God be for you oh
Who goes that man
I say Nobody nobody
Nobody nobody
If God be for you
Who goes that man
Ojojojo
If God be for me
Who goes that man
Weh go fit to curse anybody weh
God don bless

Brother nwachukwu
Abeg o don’t be sleeping on a bicycle

Comot body for high tension
My dear brother
No go curse
Who God don bless
So you no go do anything
Weh go lead to
Gbes gbes
Gberes gbes
Gbes gbes
Gbes gbes gbes

DOWNLOAD MUSIC

Thank you for viewing Prinx Emmanuel – Who goes that man Lyrics. Check out more lyrics on our Gospel Music Lyrics section.