Saturday , December 21 2024

Snatcha – Promo Lyrics

Welcome to Acken Blog Gospel Music Lyrics section.

You are viewing Snatcha – Promo Lyrics. Download the audio by clicking the download button at the bottom of this page.

Be blessed as you sing along.

Snatcha – Promo Lyrics

Amaka, Oya call Bernard
Call everybody wey dey for your yard
Tag Osaz make he tell Sade
Say Baba God dey do give away
First He give him son
If you just connect
Him load no dey weigh
Oya come collect
All your mess Baba go correct
Oya we reh were, give am chance
Baba, No Regret
First you gotta trust, Then you need obey
Ebenezer make you no delay
Sebi you align why you come dey shake?
Henrisoul biko bia neba
Oya run the tape

Chorus
My God is running a Promo
The things you dey make me want to shout (halleluyah)
Gotta make a public announcement o
My God, he dey do Promo
Papa dey do Promo
Miracles everywhere jaburata
See me see bonanza o
God e dey do Promo
Papa dey do Promo
Miracles everywhere boku

Ehn Miracle no dey tire you
Dem never born who fit retire you
Before I yarn one, you do two
Fiam fiam fiam, All your mercies just dey fire through
Na your joy make me belle full
No be fufu, No be banku
Is there anything you can’t do?
Chai You finish work for me
Jehovah Overdo

My God is running a Promo
The things you dey make me want to shout (halleluyah)
Gotta make a public announcement o
My God, he dey do Promo
Papa dey do Promo
Miracles everywhere jaburata
See me see bonanza o
God e dey do Promo
Papa dey do Promo
Miracles everywhere boku

DOWNLOAD MUSIC

Thank you for viewing Snatcha – Promo Lyrics. Check out more lyrics on our Gospel Music Lyrics section.